X
10.3K posts

X
@TheLostOne_X
I’m an explorer at heart, with a love for meaningful connections and new experiences.
ELON SPACE 🚀 Katılım Eylül 2022
343 Takip Edilen343 Takipçiler

@Derahobs Noodles and fried egg with chilled Pepsi,
In fact I’m craving it again as I’m writing this 😋😋
English

@JBTHEPLUG1 Her Daddy na Dachshund
Her Brother na Beagle
The second brother na Akita 🤣
English

X retweetledi
X retweetledi

If i get 25m for aza, nothing in this world fit make me fall back to ground zero.
Tolu Lope👑🤟🏽@_iamtolulope
From N25.5M to N1600 in just 4 months is crazyy💀
English

@ola_bamz @goodylyon @Ione_xy @willinilli024 Real oooo 😂 😎
Make we dey in peace and good health
When it arrives 😁
English

@goodylyon @TheLostOne_X @Ione_xy @willinilli024 😂😂😂make we catch cruise until the 25m enter aza…all of us go face reality by then
English

@ola_bamz @Ione_xy @willinilli024 @goodylyon Too Real 😎
Make 1 kind wicked rain fall self and you dey inside store or mall or location 😂
You no fit go house because of rain 🌧️ as you no drive come 🌝
English

@TheLostOne_X @Ione_xy @willinilli024 @goodylyon Something wey go help you with little networking along the line sef
English

@ola_bamz @Ione_xy @willinilli024 @goodylyon Bros car dey very very very important no let anybody lie for you oooo 😂
English

@Ione_xy @TheLostOne_X @willinilli024 @goodylyon I no agree with the 80% for car too, I just dey wonder why he dey talk everybody out of getting car
English

@Ione_xy @ola_bamz @willinilli024 @goodylyon IF at all presently you go still see car of 8-9M wey go Gbe then use the rest push life
English

@ola_bamz @TheLostOne_X @willinilli024 @goodylyon Na the 80% dey do me somehow o 👀. That’s 20 million bro. Wetin you wan use the remaining 5m do wey go push your life forward
English

@ola_bamz @willinilli024 @goodylyon @Ione_xy As in Ehn 😂
Me I dey even patiently wait for him reply
I won learn new things 🌝
English

@TheLostOne_X @willinilli024 @goodylyon @Ione_xy Like I no know why them dey always talk like say to buy car na waste, car wey you fit even use run uber settings if things no gel for a while
No be say people wey dey buy car get 100m for aza oo
English

@willinilli024 @goodylyon @Ione_xy Chairman 😎
I go really like 👍 to learn from you
How do you plan to spend 25M without having a car
Abeg enlighten me 🤭
English

@goodylyon @Ione_xy Omo you slow o, must you buy car?? Not just buying a car but do you know how much it will cost you to maintain and fuel it??
If you have that amount and getting a car is your top priority then i feel so sorry for you.
English
X retweetledi

I wish to have this car before the end of May! God abeg!

MrBanks💰@Mrbankstips
Today is World Wish Day. Make a wish today 💫
English
















