TimelessJozi
231 posts

TimelessJozi
@TimelessJozi
Sport betting G and Scriptwriter 🤍 ✨https://t.co/7LlcgA8RA4

There only two people maybe three people untouchable in Lagos for the kain matter. Wiz, Badoo then maybe reminisce.

Reminisce, Alaga Ibile, Baba Hafusat. maybe ke, who even wan touch am? who get the mind to go touch am? Alaye na no go area even the way he rap sef, any time I listen to him I dey always fear am 😂

@gemininiiii Make una dey deceive una sef. Reminisce wey Vector wan take hin life for 2013?? Una no too dey overrate people. Ę mo nkan Nan rara ni X yi.

Reminisce, Alaga Ibile, Baba Hafusat. maybe ke, who even wan touch am? who get the mind to go touch am? Alaye na no go area even the way he rap sef, any time I listen to him I dey always fear am 😂

Define your MUSIC taste with 3 artists. Mine: Davido, Kendrick Lamar, Jeriq.