Adepegba Gabriel Temitope.
390 posts

Adepegba Gabriel Temitope.
@Topsey_official
Loves singing
Oshodi, Lagos. Katılım Şubat 2018
94 Takip Edilen13 Takipçiler

@muhdkhano6 @39billion I don dey tell them since
English

@39billion Very poor.
The only attempt he had came in the 115th minute. Shame.
If na Ronaldo now, we no go hear word
English

@39billion When we dey tell una say na Di Maria dey carry the dwarf, una no believe
English

@39billion You ehn, sense just far from you like Bellingham celebration
English

@39billion This guy na baller. Make nobody compare am to Palmer or Foden for this life again
English

@39billion Very useless player. If na Barcelona now, he go score
English

@39billion Messi fans spotted!
Dem dey find easy route for their goat.
You fit bet 10m on Morocco to win o
English

Just 5 days ago 🤦
Mayor Of Ekiti@Ekitipikin
African teams losing concentration towards the end of the match 🤦♂️
English

@kingsarz @39billion Who tell you say you say he no drop am? Abi you blind to see the retweet?
English

@39billion Baba you win? But you not drop this code na universe wicked games you dey drop 💔
English

General Mbappe don deliver this one for me stoppage time.
39@39billion
General Mbappe over to you tonight. Not on Stake? Register with link:👉🏾 stake.com/?offer=39bn&c=… Welcome code: 39bn
English

@39billion The more you dey drop tweet, the more I dey realize say you too daft
English

@39billion I just dey know now say you too mumu
English

@39billion Na like this una take scatter the team for 2022, wey the coach go bench am against Morocco, and we see the result
English

@39billion The person he came to replace gave them the equalizer as well. Mumu
English





