Born hustler
624 posts

Born hustler
@Trenchkiddo12
Airdrop hunter|Hustler
Nigeria Katılım Ağustos 2022
439 Takip Edilen59 Takipçiler

@instablog9ja @grok where is the link to sign a petition. I need it !!!
English

@genzherbalists @instablog9ja Make brotherhood guide this one 🤝
English

@instablog9ja If I'm doing well for myself, I'll still need a man because I'm not with him for help
English


@Cordreal10 As I just see line up I don book mine finish
Low-key I con dey wait for ur own 😂
English

@Basketballpunt3 @brunochiemena @Blessyon30 @iamjeffre__ @corporatemallam @MegaGreat2 @predictionsight @KingofABM @Obongbillion @UnlimitedG7932 @ibadanpikin0 Y8YB1C 500 odds
Different game
I just say make I drop am😪
English


@billionaire_eze I no dey stake any game normally 😂
Cause I dey stake wetin I fit loose so if I stake I dey just lockup I no dey even check 😂
English

2.2k odds 0.5 HT v football ✅✅
Kick off 8:pm ✅✅

BILLIONAIRE 💴 💰 EZE 👑 👑@billionaire_eze
This 2k odds I’m about to post Abeg no stake pass 3k If you like hear , if you like no hear I pray for boom ✅✅
English

@billionaire_eze God go run am one day
Giving up is a bastard ajeh 😂
English

@mrmazimartins @Cordreal10 Alaye we hate Dem no mean say make we no use Dem get funds 😂
If no hate sef football no go sweet
English

@Cordreal10 Oga rest ee. You no like Argentina but you carry them to score 4 goals for your ticket. Why you no play Portugal to score 4 goals? Haters gonna hate regardless
English

@AgbaChadox Bro make we talk true jare 😂 I love Argentina teams mentality ajeh that's how football suppose be if u are down
Not like Portugal team😢
Dem score una 1 una still dey make back passes for die minutes wey una need goal?
Omo😪
English
















