Sabitlenmiş Tweet
Isaac Tune 🫵🏽 💙❤️
17.9K posts

Isaac Tune 🫵🏽 💙❤️
@Tune1Isaac
Nigerian boy chasing the bag & the results | Memes, football & Basketball 🏀 ” “FC Barcelona till death 💙❤️
Lagos, Nigeria Katılım Ekim 2020
501 Takip Edilen345 Takipçiler
Isaac Tune 🫵🏽 💙❤️ retweetledi
Isaac Tune 🫵🏽 💙❤️ retweetledi

@sir_lux_ Send fess b4 u sleep
make I see food chow in the morning
English
Isaac Tune 🫵🏽 💙❤️ retweetledi

@Hybrid_Ola Dem never drag me till then sha 😂
But I no fit deactivate like that mumu boy
Never
English
Isaac Tune 🫵🏽 💙❤️ retweetledi

@DONJAZZY sir!
Tomorrow na my birthday o! Your boy wey you don dey follow from “humble beginnings” era, back when I still dey use plain white account, no blue tick, no nothing!
You watched me grow from zero to “somebody wey get birthday wey need to shine” 😂
Oga, abeg show face small na. Just 1 million Naira support from you go sweet the day pass cake and wine combined!
I no dey ask for private jet… just make my account smile small tomorrow 🙏
Don Baba, the ball is in your court (and my account number dey ready 😂)
Happy to receive from the legend himself!
#BirthdayBlessings
English

@NaijaPidgin_ Yes boss make dem run am for me I no dy disappoint and I active ✅
English

Omo! Na to find person wey go dey help us credit people o.
This thing no easy. Account numbers choke hererandia.
Handler need PA or assistant o #Naija
Lobistars dey try 😅
English

Troy is my favorite movie of all time
Every actor every word spoken had directives you could easily feel the motion
For TROY
Elon Musk@elonmusk
@Mericamemed Troy is an epic movie
English

Isaac Tune 🫵🏽 💙❤️ retweetledi


















