Emmanuel Ikhenebome

39.4K posts

Emmanuel Ikhenebome banner
Emmanuel Ikhenebome

Emmanuel Ikhenebome

@enebome

Founder @dailysouthng | ➡️ @inclusiveHAMZAT

📥 DM for Ads/Story Tips.. . Katılım Mayıs 2016
1.6K Takip Edilen1.9K Takipçiler
Emmanuel Ikhenebome
“so much low self esteem..” I no talk again 🤐
Med the Edede@Usedabackspace

@enebome Na fool now if u want to boast u dont have family and village pple to boast for..na pple wey no be ur mutual you dey stress urself make dem rate u by force I have nevet seen one with so much low self esteem..

English
0
0
0
51
Emmanuel Ikhenebome retweetledi
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
@enebome Na fool now if u want to boast u dont have family and village pple to boast for..na pple wey no be ur mutual you dey stress urself make dem rate u by force I have nevet seen one with so much low self esteem..
English
0
1
1
43
Emmanuel Ikhenebome retweetledi
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
No body send u and whatever u think you be na u dey give urself headache dey cry over who no send you...na u know whether u fail or succeed the money wey u think say u dey make for betting nai girls take dey buy wig. go and sit down u are nothing but a bloody civil servant who cant resign cos he cant u are an empty vessels with so much noise.. Go and stamp d next A4 paper on ur table so u can collect minimum wage next month..
ENOGIE 👑 🫡@YUNG_EDDYVILLA

😂 you’d wait for life nigga we built different here . Bitvh

English
0
1
1
29
Emmanuel Ikhenebome
Very very dull and loud guy, but acting intelligent. Nobody send you o, Okobo
English
0
0
1
15
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
You no be political slave yet in the morning u don wear uniform like prisoner wey d same politicians and govt give u to wear to go do clock in and clock out ...you dey dedicate 8hrs of ur daily life to dem for minimum wage but I dey house dey collect better block from politicians wey u dey dedicare 26 days of ur life for monthly who be d real slave???
ENOGIE 👑 🫡@YUNG_EDDYVILLA

E say na make we apply 😂 that rice matter still dey ur mind lmao 🤣 political slave

English
1
0
0
121
Emmanuel Ikhenebome
E get people wen im fit dey deceive here with e loud mouth. No be me wen don see dem finish.. .
Med the Edede@Usedabackspace

@enebome Orishirishi dem go soon come tell me say i beg rice now e no go tay... Na why I wan become civil servant so bad make person no see me laff with rice ..... Intelligent graduate betting billionaire wey still dey wait for minimum wage.. wey no fit resign.. Orishi rishi..

English
0
0
0
17
Emmanuel Ikhenebome retweetledi
Med the Edede
Med the Edede@Usedabackspace·
@enebome Abeg make dem resign make we see space apply as we dumb maybe federal govt fit consider us wey no get sense for the work... I need work oo Orishirishi billionaire Civil servant..
Med the Edede tweet media
English
0
1
1
177
Emmanuel Ikhenebome
Billionaire wen fear no let am resign from government work 😏
Med the Edede@Usedabackspace

@enebome Abeg make dem resign make we see space apply as we dumb maybe federal govt fit consider us wey no get sense for the work... I need work oo Orishirishi billionaire Civil servant..

English
0
0
0
54
Emmanuel Ikhenebome
Young man, nobody is begging to feed here.. . If only you know that we all have individual responsibilities, not about bragging on social media. Just. Resign to confirm the bragging rights, not Cho Cho Cho with gambling winning slips.. .
ENOGIE 👑 🫡@YUNG_EDDYVILLA

Lmao 😂 those wey know me well know say if i resign today i lose nothing. Boys don do well for themselves at this small age . If salary stops today I’d never beg to feed . Enogie no be nickname

English
1
0
0
159
Mo-mudi 🇳🇬 🇺🇸
Believe me, you don't have a spiritual problem; you're just living in Naija.
English
68
797
2.3K
36.6K
Emmanuel Ikhenebome
I no work as civil servant one day but work with civil servants tey.. . Now, na to face front be my own boss
Med the Edede@Usedabackspace

@enebome Lol wahala for who no be civil servant one day we self go be ex civil and civil servant wey dey wait for monthly minimum wage...

English
1
0
0
44