@Morris_Monye It a big surprise that some people still blive this over turning thing... jst 4get Edo state , it is gone , APC will continue, I lost hope in d judiciary long b4 tinubu enter, dis is wat u get wen u bring in ur candidate and decide to fight everybody around u, b4 election.
Why is no one talking about the mess happening in Edo state.
It is disappointing to see the APC still so committed to silencing the voices of the people.
They led a group of thugs in a brazen attack on the courthouse, showing just how desperate they are to conceal their corruption.
The collusion between INEC Chairman Prof. Mahmood Yakubu and the APC to declare Senator Monday Okpebholo as the governor-elect is a clear indication of a rigged election.
The journalists @FisayoSoyombo and @officialFIJ have uncovered the full extent of this Edo Heist, revealing the shocking details. Adams Oshiomhole, the APC's mastermind, orchestrated this heist.
Yakubu should have shame and resign.
The Edo Robbery must be overturned.
@zaddyofbenin Anything wen dey give una hope say dis man go b governor jst 4get m, I laff una wen dey give m hope and una dey 4get d judiciary system...🤣🤣🤣 if dem wan give una hope una go win tribunal, even win appeal,, but una go loose supreme , else na from tribunal una go jst dey see m.
@exquisiteOG Abi una still pay some lagos bloggers and benin twiter boys ... well anything u talk na fact bcos una all b d same... ur game versus theirs.. atleast no use of state funds from ir end agn ,, na their turn nw... even after end of wrk u still dey wrk .. God bless u..
From tomorrow morning, you'll be reading--> Obaseki stole $2.5 trillion world bank loan and dashed his side chics N700billion.
They will pay some Twitter boys in Lagos some cool millions to hurriedly start broadcasting it while they will share ten ten k to the ones in Benin and Auchi to be posting on Facebook.
We know the format. They will do all the media BS to gain some legitimacy before the people but guess what! Edo people don wise!
Godwin Obaseki has done his own and done his best, you shut up and do your own too.
The Edo people know who they voted for.
@EdoCommunity_@NigeriaSenate If anything like dis come up... una go knw y ,, I dey always talk ... no edo man carry edo people 4 head pass comrade ..... give him jos flowers... inshort give him a garden of flowers ... baba no dey play
@instablog9ja Na dis one pdp wan carry go court dey expect justice.. as I always stand nothing 4 stop dis men from winning d election, bcos even if inec declare asue dem go remove m 4 court, atleast dem give dem give obaseki chance not to waste state funds agn ...
@DAMIADENUGA U dey see security around u dey say e dey alone.. those men knw how to do their job,, not in 9ja wen dem go dey give u close marking like say u self na thief all in d name of protection
@Morris_Monye Na who still blive our electoral system,, na u get d highest problem ... well na who go win 4 court go b next governor,,, an dat alone go give u d answer
@firstladyship Las las na who go win 4 court na go b governor... after tinubu bcom president ,, election useless 4 my eye.... na court after supreme court judgement I dey knw who b whatever ... and trust me if we look m from dat aspect APC na d next edo government
@the_Lawrenz If no b chike abi wike voice wen I hear,, dis love song b like skit ,,d lyrics dope but na mr ejike sing m ,, but really we dey underate ejike Cambodia
@LawrenceOkoroPG Juju wen dem dey bypass like phcn illegal connection ... make una 4get all dis public display ,, anybody wen finaly win she go cooperate ...