Sabitlenmiş Tweet

My tweets fit no dey popular oo, but wen you read am, come reason am well, dem go enter u wella. I no fit talk say u go like my yans for her oo, but I go sha drip dem on a stead.
So, ready to see dem and if u no like dem, waka commot.
Words of my oga @jon_d_doee #agbainfluencer
English






















