
Kulest Keed
35.1K posts

Kulest Keed
@_Kulestkeed
I'm Not My Tweets!🥂 #OJTSOG 💙🙏 #CFC💙💯
UK 🇬🇧 Katılım Eylül 2022
1.4K Takip Edilen1.7K Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet


My Only Problem With You Be Say, You No Dey Practice Wetin You Dey Preach!
Nah Only You Go Talk Say "A Real Nigga Will Come To You And Beg And Y'all Gon' Squash The Kinika Without Posting It Online, Cos That's What Real Niggas Do"
But Nah Same You First Dey Rush Post.😭😭😭😭
INDUSTRY MACHINE ⚙️@Odumodublvck_
GOD DELIVERED YOU TO ME. I TOLD YOU. YOU ARE A MY BITCH. YOU AND YOUR DOG @thisisAQ #SURVIVINGCHOCOLATECITY
English

@kusssman But he say no be he do am nah, who we wan coh believe now?
English

Oga We Doh Wrapup This Gimmick, No Let Me Block You!😒😒😒
☁︎ 𝕯𝖗𝖊★🧸@idgafboutyou60
We met yesterday night, we exchanged numbers, she chatted with me and asked that I send her my full picture, I sent her the link to preorder GTA VI I want for my birthday and asked if she could make the full payment for it. It's been 5hrs now, she hasn't responded.
English
Kulest Keed retweetledi

@ebimofr @Evander611 @Mr_Md33_ @rydergrram @airplane_mxde @Emmybankz00 My aza dey your dm, no be free pr bros😒😒
English

@Evander611 @Mr_Md33_ @rydergrram This is not about "Benin boys" this is about street OT. Even @ebimofr no dey move like that but U see this mumu @airplane_mxde he dey move like that. And if money dey involved @Emmybankz00 go move like that. Nah only @_Kulestkeed no just dey move like that.
English

@Mr_Md33_ @rydergrram He think say benin boys dey move like that 😂
English

this shallipopi guy nah hypocrite sha
honest30bgfan@honest30bgfan_
Burna boy explaining what happened between him and dj tunez to shallipopi. What’s your thoughts on this? But why him include Wizkid 🤦♂️
English

@airplane_mxde @abrahamgeibriel 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
QME

@the_don_abe U just dey start, I doh first tell U say U go sleep for cell this December
English

The reason why I like you is that you call out everybody for being wróng without being sentimental
We are mutuals that interact everyday, but you still corrected me
I love that
Thanks I won’t do that again 🙏🏼❤️
𝔸ℕ𝔻𝔼ℝ𝕊🗡️@Evander611
If dem block you now you go come post am dey cry
English

Make una dey tell me una secret.
No be this one o wan hear.
Etsako though.

MOYA⌚️ -Jewelry plug@_wholezed
English













