
Wole Soyinka's uncle is Fela's father. Herbert Macaulay, that egbon wey dey 10 naira, is the grandson to Ajayi Crowther & also Fela's great grandfather. Because Fela dey follow una smoke Igbo, you think say na common man. 😂 No let anybody write book for you o.







