
@Stretch96 Brotherly I dey 🙌
Omoh Mark Zuckerberg chop my Instagram. Twitter (X) wey I dey manage dem suspend am for like a week. I no con get ginger to dey post.
English
Sammygee05
3K posts

@__Sammygee
I'm a Comedian🗣️ a professional Master of Ceremony for weddings 🎤 An Actor🦹



