Sabitlenmiş Tweet
A R I N Z E
1.9K posts

A R I N Z E
@_official_ifive
IGBO BLOOD| Obidient #MUFC | Entertainment |
lagos Katılım Aralık 2023
441 Takip Edilen356 Takipçiler

@Dioslev @Teeniiola If after watching that clip and that's all you came up with your brain Don fry
English

And everybody stand look am as he manhandled the girl, no one could slap senses back to his head, she didn't assault you, she sat in your seat, if you tell her to leave politely and she refuses, call security and if they can't do anything to avoid drama sit somewhere else well as a Guy you'll avoid the drama and sit somewhere else
But the way he was sounding and his gesture sef you'll know he has potential of been a Trans.
The one wet pain me be say, guys dey there and them no slap this idiot.
English

@Preshy898 @maxvayshia This one wey her eggs go soon finish dey talk too
English

Dear women, PCOS and barrenness will make you lose a good man
Lola💎@ComfortLolaa
Dear men, lack of money will make you lose a good woman
English

@OlaseniT10596 @Molayoo_ @lonerange96 Na wetin she think nah. Make e no go jam man wey go panel beat am like thief
English

At my age, the only way I’m getting beaten by a man is if I’m outnumbered.
One on one, as dem dey use ice packs to massage my eyes, dem go dey stitch your agbari.
If God wan come catch you make you no sabi fight.
Jo 🌻@j0vintage
So he can isolate me from my family and start beating my ass? Fuck no
English

@Molayoo_ @lonerange96 Werey you😂😂 think say beating na I slap you nd wait for you'd to slap me back, if you see road raise hand you try gan
English

@lonerange96 Alaye no let God punish you o, AT MY AGE… I AM NOT GOING TO JUST ALLOW A MAN BEAT ME!
English

@royal7188 @Donjaytrix001 Your dullness go dey slow electric current ajeh
English

@Donjaytrix001 You will have a daughter tomorrow and someone else might be praying for you to die.
English

@OlayemiSamflex @fimlex2 Your dullness go dey slow electric current o
English

@fimlex2 Testing her capability’ with sub? 😂😂
Una don turn talking stage to audition + billing system. If she starts asking you for money randomly too, you go still call am ‘test’? Relationships no be ATM trial run… na mutual effort, not random charges.
English























