Zaram
3.3K posts

Zaram
@badinfluence42O
Just a chilled Pothead navigating through Life 🌿. Manchester United till I kpeme.

🗣️😤 BLAQBONEZ comes for ODUMODUBLVCK’s Anti-World Gangsters again: “That your phone make you try dey drop am Take your Time, Make you heal & come back Those your b*tch ass Ni**as no go tell you cause if you dey rehab, who go pay for their wig & handbag? All that tantrum is just a cry for help Last time i looked inside your eyes bro you wasn’t there Al your mentors wey you dey pull down, streets no fit forget, Take your time to self reflect if you get some self respect.”

SHUT UP. IDIOT. NA UNA TYPE WEY NO EVER MAKE AM DEY GET MULTIPLE ADVICE FOR NIGGAS I BE MAD MAN LEAVE AM LIKE THAT. AND WHEN YOU SEE ME IN THE CLUB NO BRING THAT STUPID HAND MAKE I DAB MAKE E BE LIKE YOU SABI PERSON. DUMMY.

PSYCHOYP WENT BONKERS ON FIRSTKLAZ’ “FORMULAR 1”. 🔥🔥🔥😮💨

PERSON WEY NEVER FIND HIMSELF FOR MUSIC BUSINESS SAY I DON LOSE MYSELF N6 ABI WETIN. YOUR PAPA DON LOSE HIMSELF. I GO CONTINUE TO ACT LIKE THIS MAKE THE SNAKES DEY SHOW THEIR UGLY HEAD.

SHUT UP. IDIOT. NA UNA TYPE WEY NO EVER MAKE AM DEY GET MULTIPLE ADVICE FOR NIGGAS I BE MAD MAN LEAVE AM LIKE THAT. AND WHEN YOU SEE ME IN THE CLUB NO BRING THAT STUPID HAND MAKE I DAB MAKE E BE LIKE YOU SABI PERSON. DUMMY.

This Arsenal team are just full off losers man, they win meaningless games all the time but when it’s time to finish the job they crumble Rodri was right