Sultan
243 posts


@sirfabulox Sesi Franca matchs don too dey cut ticket recently always them
English

@Timmyofdelta Can you imagine dem don do 159 like how in 10 seconds😂😂😂😂 make we dey pray sey make dem dey rigg their games in our favor
English

@Quamclips This one no sharp dem give one guy login sey make e login same as this guy buh him friend collect login finish change password 😂😂😂
English

@MachalaDoctor Na fool you be like sey for davido car collection he no get car wey dey expensive pass am
English

@MachalaDoctor Na clout this one dey chase he wan dey use am against davido something wey be sey na rental 😂😂😂
English
Sultan retweetledi
Sultan retweetledi
Sultan retweetledi
Sultan retweetledi

ISHOWBOOOOOOOOOOOOOOOM🔥
PROFIT TAKEN 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥
Drop winning tickets 🎫 bro take that profit 😂😂

Ishowodds@Komputatips
HT OVERS 🏀EUROPE 🔥 JU2QCX Q9GWAW Double 100 📈 ODDS
English
Sultan retweetledi



















