Sabitlenmiş Tweet
OLUCHI benz 🌺🇨🇦🇳🇬
1.1K posts

OLUCHI benz 🌺🇨🇦🇳🇬
@benzymaa
I Post Random Tweets: News & Trends. DM for Ads Let’s Grow and Win Together ❤️🥂
Blue Earth, MN Katılım Ocak 2019
191 Takip Edilen742 Takipçiler

@ghee_smart20 @john322226 No run from your responsibility oh baby. Buy for me na
English

@benzymaa @john322226 With or without blue tick your beauty no suppose lose value na😍
English

Nothing them never tell me just because say I no get blue tick. E come make my beauty lose value
@john322226 I hope you are seeing all this 💔😭
Whale@wheedriz
@benzymaa Fine girl wey no get blue tick na Basira no be baddie
English

@wheedriz Shey e don reach like this? 💔😭
Wetin you supposed surprise me with by doing like 3 months or 1 year and I go love you plenty small
English

@instablog9ja Olodos. Nothing them sabi just to chop fifa money
English

@NigeriaStories Make non of the girls near my boyfriend Abeg
English

@youknowtd @leodey4u Oya na. Make sure you always engage please
English


















