Sabitlenmiş Tweet
Olumide
23.6K posts

Olumide
@breisiz
Stay Rooted and Planted. | Scientific Researcher | Activity Assistant at YCC | The Arsenal.
New Brunswick, Canada Katılım Temmuz 2011
1.2K Takip Edilen1K Takipçiler

@sam_sauce005 @Odumodublvck_ no be me say make ur team no good this season na 😅😂
English

@breisiz @Odumodublvck_ Na ur junior brother be nothingham forest wey get UCL trophy 😭🤣🤣since I don sabi u for more than 13 years,ur team never win pass fa cup
English

@sam_sauce005 @Odumodublvck_ Na so,,, sha Dey your 9th make I dey where I dey, na your mate be man utd wey dey third
English

@breisiz @Odumodublvck_ Na why nowhere for social media wey u don see say dem celebrate say una win league or UCL...assnal una 🤣🤣🤣
English

@sam_sauce005 @Odumodublvck_ Na why una dey 9th for table now, Enzo una lol
English

@breisiz @Odumodublvck_ Ooh very good then O'Reilly no be any of una midfielder mate then if na by that logic...how many rice win against am 🎤
English

@sam_sauce005 @Odumodublvck_ Abegi carry agenda go another place. Dem play three times or more, e no see one win o
English

@breisiz @Odumodublvck_ Know Wetin??as I dislike Enzo reach abegno disrespect am ...bring stats comot rice sef no near abi zubimendi wan craze??
English
Olumide retweetledi

@sam_sauce005 @Odumodublvck_ Me n u know Adigun, nothing wey u wan tell me 😅😅
English

@breisiz @Odumodublvck_ Mk e sha no pass here o 😂 mk pple no see am,I no ready lose any friend as I dey so
English
Olumide retweetledi

This is stupid and we don’t do this at Arsenal.
If Madueke doesn’t play for the next set of games just know it’s because he decided to be stupid. WTF are you complaining about!!
It’s so hard to defend players! They make you look a fool 🤦🏿♂️!
!ArsenalMedia@NotAFCMedia
غضب وتذمر نوني مادويكي من تبديله 🚨🚨🚨 - @AFC_Capital
English







