


Since Vampz finished NYSC, work no show face… she first try Ikorodu Gistlover for TikTok but nobody send am. Na when she reach X join clique she begin see small Elon money, now she no wan kpai for the app. If she no dey hotel wey dem lodge am, na service apartment be her second home. Joy abeg, which value Caro White ambassador wan really add to my life? I get madt taste oo 😂😂



































