David
173 posts


@Teeniiola I carry my baby go school...., teacher video her put for social media, I will Sue the school.
English

@TrendingEx Who really wan fuck person up no go dey rant for phone😂 dem no go do shin shin…
English

@Hideenoble007 @iamChigoo If Una just know one word, Una go just start to misuse am “psychological warfare” as per se if vdm no go there, e been get watin Una fit do the military? Damage control? Without the damage control, what would have happened? Everybody go just Dey claim say them intelligent…mtchww
English

I just watched the video of VeryDarkMan at the Defence Headquarters in Abuja, and I must say, this guy is truly the man of the people. He was invited by Major General M.E. Onoja, and he didn't waste the opportunity.
He boldly spoke about the k!ll!ng in Ekpoma, Edo State, and the unjust handling of Justice Crack.
He told them clearly that the military has no right to just pick and detain people for that long… instead of inviting them properly and following the due process.
Most importantly, he advised the military to get closer to civilians instead of scaring them away. He explained that people will only give useful intelligence when they trust and feel safe with the military.
The way he spoke.. so bold, intelligent, and reasonable left me smiling. This is exactly why a lot of us respect him. Despite all the hate, he keeps getting invited to high places because he speaks for the people.
VDM is different. God bless him. The guy is going higher.💯

English

@Samnacks_201 @PulseNigeria247 Na this kind brain una take talk say Red is smarter than Scofield 🤡🤡
English

@OzuzuJude @Joanaforreal @PulseNigeria247 U sure say you watch Merlin like dis? 😂 u saw when it was hatched ke
English

@Joanaforreal @PulseNigeria247 U don forget the dragon age??
We de that show and we saw when drogon was hatched, but Kilgharrah was said to have lived over 1000 years
English

@PraiseDeL @PulseNigeria247 Wetin concern osimhen here now? Ur brain go just dey leak everyday
English

@PulseNigeria247 Nothing beats Jayjay and Papilo ❤️❤️❤️
If Osimehn like make e fight for field everyday, no be will remember him
English

@Q_frosh @Blackjoe2356 @mygodfather0 Na all the fight wey u don come across for dis life u fight?
So bcuz u pull back mean say u dey fear? lol
English

“why would you ever want to get yrself into an altercation/ a f1ght with ODG??, Like have you seen Burna boy in real life ???… I will never advice you to have issues him. He’s the proper definition of less talk online, more actions in real life” 🙆🏽♂️😂
- Oloro afobaje sheds more light on the recent tunez situation
English

@fundz_baby @Daddyzee02 E sha know Wetin him feel when the other hand touch àm he was so alert to block the second hand because that could had Been a knock-out
Everywhere co first blur
English

Odogwu almost take Ogbafia Life
You’ll asking for 1 on 1 x.com/bonwe844/statu…
English

@OxBigOsas @NrsZumi @carterefe__ I wonder bro. If I dey with my guys now person jump me make dem dey leave us to do man to man 😂 I never ever enter club with squad of 10 before
We dey reach like 16 and above 😂😂😂
As u try shit bottles don dey fly blood don dey splash.
English

@DekunleAAA @instablog9ja Leave dem 😂
Many of dem go collect bottle for head
English

@instablog9ja If they comply to this,that means many djs are still yet to be beaten.
Cause wtf you playing for over hours and not even adding Burna boy songs to your mixtape?
English

@fundz_baby @Blackjoe2356 @mygodfather0 U dumb, base on say e gallant con me say niqqa no go beat ham
English

@Blackjoe2356 @mygodfather0 Bro some people are physically intimidating by their looks. If e Neva set for your eye u no go understand.
Even if u get mind sometimes try to avoid trouble.
Me sef no dey fear anybody but e get some kind trouble wey I go weigh and I go just pull out.
English

@fundz_baby @mygodfather0 What’s so special about vdm as well
Na you no get mind
I go get that kind money wey them get and I go dey phor for my fellow guy
If he come for me i go for him
No cap 🧢
English

@Mr01Beans @Daddyzee02 So if you dey fight u go leave your opponent make e attack you? Na this sense u take grow reach like dis? How u dey reason sef?
English

@Daddyzee02 Why burna rush hold tunes second hand
Because he knows what is coming next
English

@Blackjoe2356 @mygodfather0 Bro he’s gallant.. it’s like saying you want to fight Vdm if you see him 😂
E get some fights wey dey avoidable in other not to fall your hand 💔
English

@mygodfather0 What’s so special about this burna boy y’all talk about
Him na dragon or what
Nigga quit the cap
So many niggas out there for that same Lagos go mess the same burna
English

@NrsZumi @carterefe__ So if you wan fight Tinubu make he follow u dey do man to man?
Who even set rules for street fight?
English

@carterefe__ Imagine you're needing crowd to attack 1 person. What's makes you man then?
English

@Wiseman738797 @Thomas92032982 @naijaconfra Leave am, he think say be everybody sabi shout for street… Dem go carry am go na Abuja he go see himself 😂 complete 3 weeks e no go see sub body go tell am 😂
English

@Thomas92032982 @naijaconfra See this smelly mofo justifying cult..Go do your nonsense with person wey get money ..Na tiger base dem go use carry you and your parent no go see you again
English























