Örhüë of Benin@datrenchesboi01·2hOmo 😭I just dey struggle since to just get 💯 followers 🤦🏾♂️😫Çevir English62896
Örhüë of Benin@datrenchesboi01·37mWey all my 👑mutuals..???? Una don finally sleep 😴Çevir English20322
Ese oghene (Real_yoma)@Everydayyoma·2hAbeg follow for follow I dey fb Abeg I nor dey form Merlin Abeg help me repostÇevir English15414211
Örhüë of Benin@datrenchesboi01·2hAbeg like, follow 😅 I go follow u back asap 🙏😫 💯Çevir English15522254
Örhüë of Benin@datrenchesboi01·1hI just Dey wait.. to see who go Unfollow me dis night 💔🤦🏾♂️Çevir English52656
Örhüë of Benin@datrenchesboi01·11hVerified and non verified , Say HELLO we follow you nowwww, 🔥🔥🔥🔥🔥👊Çevir English8215166