davd🦀🌴
78 posts


Any crab boys wey talk shit nah GOD go punish them for me 🙏

THE DEBUT HUB@thedebuthub
Seyi Vibez’s “Children Of Africa” EP currently charts in 35 countries on Apple Music. 🌍 — Including #9 in UK 🇬🇧 & USA 🇺🇸 respectively.
English

@gemininiiii Asake no dey give you engagement again na seyi you won use trend now lol 😂🦀
English

@Unique6536 See as all of them dey sing when it comes to seyi vibez songs 🦀
English

@hypetribeng So nah him wey Dey wear white pass dem no invite come asake listening party
English

@Sam_Uel227 @Vibez_news MAKE NOBODY COMPARE SEYI WITH THAT UPCOMING ARTIST AGAIN WE DON EAR HE PASS SEYI, NA DISRESPECT HE BE TO DEY COMPARE SEYI WITH ZINO ASWR
English

@Vibez_news We dey celebrate achievements
Una dey celebrate fashion sense wey the werey no even get oo😂😂
English

@Sam_Uel227 @Vibez_news Even the achievements self you no still get quarter of wetin seyi get Mumu na song wey Una drop since last week be this wey no pass 1m stream una no different from upcoming artists, muyeez self no fit drop since last week make he still dey 1m stream.

English

@carly62628 @UrfavBoyq Listen to that gratitude brr he sharp aswr if you fit calm down listen to the lyrics
English




































