savage mullar 🦅
1.3K posts

savage mullar 🦅
@destinysti
Wizkid number one official fan l ,all the savage just fun nothing else,if he enter ur body toh na u know but all my savage is for fun
Katılım Mayıs 2022
1.2K Takip Edilen211 Takipçiler

@udehenugu And I just rewatched this movie on YouTube in few hours ago 😂
Muo really traumatized ibu
English

@boy_director Omo which kind sentence be this oga read watin you tweet
English

@YKoluwaseun9 Omo una day split nonsense for this app nor be lie
English

@YKoluwaseun9 Do you know how much Iphone 11 cost?
If no be yahoo, you no go dey spit this nonsense.
English

@NTANewsNow The way the country slow for infrastructure na so una take slow for information….who day handle this Twitter NTA
English

@john322226 @itsPelumy SHAA I wish you nor day anonymous you for day with them for this trip
English

@CommunityWin Bruh you nor tire you wan kill your followers… you wan use loose kill us
English

@Timmyofdelta You way be bad person,you fininsh my money for your useless game way I day play,punter nor fit you,nor post any game for your life,waray hi fininsh you
English

@5starbarber_1 Elon day change every life of every Twitter influencer,why your life never change Watin you day use your money day do
English

@Wealthyprince_ @john322226 Bad luck way gum Nigeria wan gum chelshit
English

@john322226 I begin to think that Tinubu might be the owner of Chelsea FC
Because the badluck don too much

English

@Timmyofdelta @heis_beebah Guy your game day always cut you wan send us to grave I just tire for your matter
English




















