
@mariolexxx If who dey knack Ice straff you or you sef follow take one puff of ice. You and ur partner go straff pass Johnny sins and abella danger. You go record video sef, u go both do craziest fantansy una fit both reason.
English
Sati Francis
345 posts






This my neighbor dey do neolife, he say make I con join, have been ignoring him since August. Tomorrow morning I dey follow am go office, make I even see what it is all about sef.





“I dey gbadun my life with NEOLIFE. No dey badmouth is”, anon says












