@AlabiSamuezi6k@Sambetting_tips You be real fool....You no see people dey meet for club marry even for road.... You wan judge person, judge am well bloated cow🙄
@Sambetting_tips Nah Toto wan scatter their head ….. dem no go wan talk truth ….. ok I go meet girl wey dress like that for road wetin you think say I go talk …. Nah how much nah Abi you expect me to ask that kind person out.. make dem Dey lie give theirselves
Funny enough all those mens under her comment can’t bear to marry someone dressing like that but to tell her truth una no fit 🤦♂️ shame catch me on una behalf
First Nigerian to sew an outfit in his teens, graduate with it, styled it with a custom made suit, repurposed it for a nation TV interview, rocked it to a podcast, and incomporated the same outfit into a summer wear.
Proof that drip is eternal.