
@mimiistired_ one approach me on monday while i dey run around processing my exeat, the disappointment on his face when intold him what i was up to, was so satisfying 😂
English
Franklin mmere
4.2K posts

@flamezyprinz
AWS CERTIFIED SOLUTIONS ARCHITECT | CIVIL ENGINEER | ENTREPRENEUR






I just Wake up now say make I check my call up letter, abeg how I go take reach cross river from ikorodu 😭😭




@johnochai7 You go dey hear man dey talk “If i make am na for my wife body e go show” bro if e show for two of una body na bad thing?