SOUL CHILD

22.1K posts

SOUL CHILD

SOUL CHILD

@from_pretoria

MUSIC 🎶

Katılım Kasım 2020
999 Takip Edilen1.7K Takipçiler
Biggs
Biggs@yomyommmmm·
@stfukhaleeed So you if you have kids or a family that’s how ur going to go out and display madness u be fool
English
2
0
39
1.3K
Khalid 💸
Khalid 💸@stfukhaleeed·
Omo burna boy really look wizkid less, and Wizkid showed he really is lesss Dem worlor your guy eye you come online dey cry, omoooooo na who FC dey call GOAT be this 😂😂😂😂😂
English
36
78
454
22.7K
SOUL CHILD
SOUL CHILD@from_pretoria·
@yarlo_wtf Tell am make he come real life come fight fear fear 😂
English
1
0
0
378
YARLOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO
“ogbafia dey for ground, oil dey ur yansh” —big wiz (2026)
English
61
741
4.7K
36.2K
Thelma!🇳🇬
Thelma!🇳🇬@bigthelmzz·
Diddy babe don drop 2 videos Dey shalaye, this one no be Shatta wale , you go see say power pass power , this is just the beginning.
English
8
87
427
4.7K
SOUL CHILD
SOUL CHILD@from_pretoria·
@_DannyMerry You see am pick side? He visit Burna and them Dey yarn you say he pick side una ehn
English
0
0
3
351
Audio Billonaire🔥🇺🇸
Wizkid put you and your brothers on and you just sat there smoking and nodding your head like an agama lizard. At least you picked a side, it’s better than pretending.
English
431
72
757
162.5K
SOUL CHILD
SOUL CHILD@from_pretoria·
@bigthelmzz Real life na where he Dey happen both of them never throw blow before
English
1
0
0
12
JahBoy
JahBoy@jahboyback·
JADA done de delete tweets fcckkkkkk!
Português
66
270
3.4K
102.3K
SOUL CHILD retweetledi
HYPETRIBE
HYPETRIBE@hypetribeng·
🚨Burna Boy Breaks Silence on DJ Tunez Saga. “No be 10 people touch dj tunez, na only me, two slaps na in I Give Am. Na internet their own power dey. E be like say I give am too much credit because I believe say in go call in Oga & he go do something, na tweet in Oga come dey tweet, so what was the point, that means i just waisted my time”
English
581
651
4.7K
514K
JahBoy
JahBoy@jahboyback·
burna boy said if e de lie make ogun take him mama go where wizkid mama de, i said a big AMEN.
English
56
305
1.9K
26K
benny.
benny.@1BENNY7G·
“no be 10 people beat DJ Tunez, na only me and na only two slaps i give am. i swear with my mama, if i dey lie make ogun carry my mama go anywhere wey Wizkid mama dey… he come go dey tweet, i think say he go send squad. na internet their own power dey.” — Burna Boy speaks! 🗣️
English
3.3K
4.8K
28.3K
2.4M
/\/\|)ee🦁
/\/\|)ee🦁@Mr_Md33_·
He thought he ate dancing with towel 😫😭 He gave wizkid content straight up. Wiz say na diddy towel
English
86
1.5K
7.9K
83.2K