@NyalumC79578@Arsenal_rep1 "22 years > 13 years, nobody dey dispute that 😂 Arsenal’s drought longer. Liverpool’s 39-year wait na facts too.
But “small club” wey dey 2pts clear and dey UCL final unbeaten? If brace dey pain una, make una check table.
@Arsenal_rep1 How's 22 years shorter than 13 years.
Liverpool had 39 years.
Small club fans thinking because they have been braced for the title.
BUT one thing is for sure, Arsenal will not win the league.🕹
@tarjoela@Arsenal_rep1 "Una dey flex 13 titles from 2013 like e dey help una for 2026. We dey 2pts clear, unbeaten to UCL final. Una dey 3rd, just to go for champions league next season…The gap no be banter anymore — e be table" 😂 #COYG