‽Whooeezeyou?
12.3K posts

‽Whooeezeyou?
@hegotthatdog
anything and everything






🚨Blaqbonez fires sh0ts at Odumodublvck on the new “ACL” off his No Excuses Deluxe 🤯 “You’re a B!tch to me, You’re a B!tch to me. You’re a B!tch thats controlled by your b!tch, who was a B!tch to Me. Rapper wey no fit enter studio thats a B!tch to me, All these ni**a do is tweet the biggest b!tch he used to r!p, remember you say you go destroy me , now you want dey act a Victim, No fit focus on your tour, cause the fans are missing, no shalli no party, im a playboi no carti. That your phone make you try dey drop am, Take your Time, Make you heal & come back, those you b!tch as Ni**as no go tell you cause if you dey rehab, who go pay for their wig & handbag?. All that tantrum is just a cry for help, last time i looked inside your eyes bro you wasnt there, all your mentors wey you dey pull down, streets no fit forget, Take your time to self reflect if you get some self respect”


you have 5 minutes

E no go better for ur whole family Ur papa and mama useless already If dem born you well Give me location now Nah Ibadan we gather dey I will sort ur bolt fee 👏


ACL V2.0, B SIDE





ACL V2.0, B SIDE
















