Sabitlenmiş Tweet
iamremote
733 posts

iamremote
@iamremote_
REMOTE ART LIMITED | No 1 Arsenal fan |comedian | football lover | gamer | influencer
Lagos, Nigeria Katılım Haziran 2020
233 Takip Edilen28.6K Takipçiler

Chelsea fans, should I still keep imagining? Call me the football god 🤨
#arsenal #premierleague
English


@iamremote_ Post your European trophy make we see 😂 even Aston villa no be your mate dey play.
English

@iamremote_ Brother, enjoy your coronation at the palace today, una no fit win everything nau..leave Bruno alone. Live and let Live!
English

@iamremote_ Your team win league but you decide not to have peace of mind. We are talking about individual awards, arsenal’s stupid fans will call 10 players to challenge Bruno and none would still be outstanding. Keep shaming yourselves
English

@iamremote_ After 22years u don get something to brag with and na Chelsea man city u go dey drag with league no be meee oo
English

@iamremote_ Nah why Una win premier wey e no even be like say una win am 😂😂
English

@iamremote_ Why your player no win am? We hope you don’t have to wait for another 40 years till you win another league title.
English

@iamremote_ But you just won the League Mr Remote why are you pained?
English

@iamremote_ U think if this guy dey your team, your team who have team the league 5 matches ago.
English

@iamremote_ But wait oo
Bruno is really troubling Arsenal fans sha😂😂
Una mind no go touch ground
English

@iamremote_ you are nomo relevant in the comedy industry dawg.your biggest achievement na to Dey do MC for Ikomo
English

@iamremote_ Yes!
But it’s on your page, and not Arsenal’s 22 years win 🏆
Whose laughing now? 🤣🤣
English

Built for football culture.
Designed for the real ones.
BRIZIN.
🔥 🖤⚽️
#arsenal #brizin #banter #premierleague #premierleaguechampion
English






