VERRATTI
1.3K posts

VERRATTI
@jd_courage
🔴 Red Devil for life 🐐 Ronaldo is the standard 🙏 God’s plan, always
Katılım Haziran 2020
248 Takip Edilen112 Takipçiler

@JoyisBackAgain @kola_kolix He has already lost it. Goodbye to such opportunities. Even Bella Shmurda no get that kind access to Wizkid. The werey don misused the opportunity
English

@BidemiOyelola @Ajay_ANJOlA Stay where you Dey. Good Mini flat atleast 2m-2.5 here
English

@oc_cares1 @ChuksEricE Omo simp just full this comment section, but if na man una go design e face abi
English

@ChuksEricE Just take back your phone and let her go ffs
English

@enkrack0 @Miankyy @DoyeenOfLagos @ChuksEricE U shut up fool, but if na boy na now una go use blow turn e face to Chinese person. Dem go beat the boy to nonsense
English

@leroy_riotee @jd_courage @thatniggarhodes @_hxmilton oh fuck off , the world is unkind that’s the real world not some telenovela , evb should already know by now that not everyone would be kind and graceful to you, it’s human nature
English


@Uncle_knackie @Adikastakes Guy even me wey be man u fan ....that frimpong guy dey vex me , he's very bad
English

@_lawal10_ @biggestdragon11 @Adikastakes Oga relax na him still dey make PSG never embarrass una so .... frimpong too useless
English

@biggestdragon11 @Adikastakes Na goat wey tall kelleher good pass am I no fit lie 🤧
English

@otunbaBalance @IfeoluwaAyodej4 @mide_io @0fem_15 Oga talk is cheap oooo, once Dem tell u say na 7 inches Dem get u go just carry believe Dem ......if u nor see am nor blv any talk 😂😂
English

@jd_courage @IfeoluwaAyodej4 @mide_io @0fem_15 As how na, none of my friends has below 7inches o. Mine na 8. No dey whine slim people o. 😂
E pain me say you be man, I for say make you come for evidence make I show workings 😂
But no be Agege them born me.
English

@thatniggarhodes @_hxmilton You sound more stupid, just STFU.
English

@otunbaBalance @IfeoluwaAyodej4 @mide_io @0fem_15 Nor go let porn deceive u ooo people wey get 7 to 8 inches nor many ooo😂😂😂
English

@_emkael @somtodeyforyo Na them many pass sha.
Talking from experience
But my last one say she no want do again cuz I stingy 🙂↔️
English

Get in joor, Omo she agreed oh, I been don Dey expect blocking.😂

SOMTO@somtodeyforyo
E get this girl wey I approach,I will just go straight to the point , I no get tym.😂
English

@abiolarjagaban @smartkillz @john322226 U suppose open telegram channel or dey give those telegram pipo Dem go pay u 😂😂😂
GIF
English



















