Sabitlenmiş Tweet
king marcelo
86 posts

king marcelo
@kingmarcelo18
U ave got dream to chase🏃🏻♂️ Not people to impress ❌ Hustle for your life 🌈🏆 And make no grudge✊
Katılım Haziran 2020
332 Takip Edilen362 Takipçiler

@Beckkyyy55 @grok E no respond because Davido no Dey there
English

@wizkidayo May God let Una jam one on one,may burna show u how to rub the oil
English

@wizkidayo Nor be to Dey type online,na to set fight for Una for real life,if burna nor go break your ACL
English

@Big_Soja @iamnasboi Wizkid nor even know you or send your papa 🤣🤣
English

@iamnasboi Una too dey Disr£spect Wizkid..😔
You for call your guy name Davido say you dey run am for am na.?
why you dey call Wizkid name ?
We Dey see everything we una Dey Do.
English

@Ninethy3 @lekan_mark If u nor play pass the game, dey nor force u to play
English

@lekan_mark Una go dey ask question wey dey annoy person, which one we don first boom wey u dey ask this question now? We never boom 6/6 u dey deliberate on 7/7..naso u first post 10/10 yesterday... I don't even understand what's going on in your mind
English
















