Sabitlenmiş Tweet
Warri Boi Tell'em😏♂️🇳🇬
5.8K posts

Warri Boi Tell'em😏♂️🇳🇬
@lillijmd
historian/movie freak|lover of 90s blues|very real|an introvert|I value peace 🕊️|very stubborn 😭😭|a good👍listener👂|MUFC 4 eternity,life issues&relationship 😏
Lagos, Nigeria Katılım Haziran 2025
165 Takip Edilen140 Takipçiler

@daniel_1679 that bird 🐦 know say na TINUBU dey power...e fit go die for hungry...so make e still dey with di man until everywhere good 😂😂😂
English

@Olami_deeEbony e get di type of words wey dey get power ooo....u can't tell urself that "I will hit 🎯 100+ followers/engagement today and e happen without any distractions ooo...so nor generalize..say "some words have power"🙄
English

@_amaraxxhi_ and what are di potential u guys(women)have,that men are distracting u from reaching?....🙄
English

@V1vy_L0ve na when di love 💕 u get for dat ur ex dun die...u go dey reason like dis...when di love still dey....forget...u die there 😂😂
English

"oga at di top" for ABIA state politics,dun knack her werin nor good finish,con dey decieve her say she go win...for IGBO LAND.....igbo wey nor rate women at all...if na like NIGER-DELTA,or di western part(Yoruba)...i go believe...buh say igbo give woman power..."it's easier for a camel 🐪🐫 to go through di eye 👁️ of a needle 📍 than for a woman to become a state governor in igbo land"🙄
English
Warri Boi Tell'em😏♂️🇳🇬 retweetledi

@amosDrePapi03 @SabiPharmacist1 @instablog9ja you dey mind her,dey do ashawo during di night 🌃 Ontario,then during di day na clearner she dey do for pharmacy 🤣🤣🤣🤣
English

@lillijmd @SabiPharmacist1 @instablog9ja E cum be like say ppl wey dem raise for Nigeria no get head like wtf nay I ask her. "Where her parents take raise her"
English

@SabiPharmacist1 @instablog9ja kia na....i nor follow u argue....buh u sure say u still get womb so?🙄
English

@SabiPharmacist1 @amosDrePapi03 @instablog9ja ur ancestors allow u see favor through ashawo work wey carry u reach Ontario...u nor let us hear 🙉 word again oo...ur weak fallopian tube 🙄
English
Warri Boi Tell'em😏♂️🇳🇬 retweetledi
Warri Boi Tell'em😏♂️🇳🇬 retweetledi

imagine make woman wey u and her dun dey married for 11yrs with 3kids..
u urself thinking she loves u,until u overheard her telling her friends that "it's cus who she really love and choose wasn't ready for commitment"so she use u as plan B,😁😁😁shey na that same gender,me go con try to dey won impress,when I nor deranged for brain 🧠....omo na woman wey love me...i go marry(if woman sincerely love u,as a guy u must know,,,cus dey always show it)except maybe u married her for her looks and shape...if not y on earth I go marry woman wey nor love me😏
English

@SabiPharmacist1 @instablog9ja shey na person like u wey only get pharmacist brain 🧠,I won con dey argue with?🥱🥱
English

And u have the kind of people ruling u. People that have normalized suffering and hardship . Politicians Dey use una play in broad day light. They know una no get sense nor liver. He didn’t lie a bit. They way many think and support the govt am convinced he ain’t lying. When the majority act as such , I agree with him.
English

@amosDrePapi03 @SabiPharmacist1 @instablog9ja u dey mind di mugu....dem go jus come out dey con spill rubbish say dem dey talk sense
English

@Xo_nado1 na u and ur landlord headache be that babe.....i dun clear u, landlord na landlord...except few wey get di fear of God 😏
English

Can a landlord decide how many people are allowed to stay in a rented apartment?
Our former landlord rented out the only one bedroom self contained apartment in the compound to one guy.
A few weeks later, the guy brought in two of his brothers from Ebonyi.
Before we knew it, they had grown from two people to six.
Then one evening, two more guys showed up.
At that point, it was like the thing was peppering the landlord. 😂
One morning...
English







