Mahrez, Ivan Toney and Co has won the Asian UCL back to back
Meanwhile some people are busy celebrating going to the Asian Europa Conference League Final 🤣🤣
Congratulations Al Ahli
@ultimate_kombo You for just focus on only football banter because na only wetin you sabi be that, all majority of your videos na just banter's instead of pure football analysis mtchwwww
What about brassierz, they won't distribute that one? Imagine wanting to be intimate with your partner and the first thing you see is a Nigerian politician. Pathet'c.
Rebet those 2 games if you can, I will edit it tomorrow for bigger odds, I wanted the journey to start today but Braga failed us, so we journey from tomorrow, turn on your notification and stay active I want everyone to win📌
@WosaJeph@ayenitweets@Big_fr3sh Is that why the won date is 18th ? even if wetin you dey talk na true or na lie that one no be problem the problem wey I dey get here na those people wey dey throw shade dey give am cause them be hypocrite
@maxwell223f@ayenitweets@Big_fr3sh Baba
If I tell you something
Believe me
There was never 85m cash out
Don’t ask me how I knew lol
But there was never a time it was 85m cos he don cash out 300k earlier
Left only 5 naira stake to carry on the rest of the game.
Just believe am as I dey tell you.
@maxwell223f@KennySmithsss See ehn if them explain betting for you sometimes you fit craze, City to score 2 goals yesterday was 1.18 odds e burst
Barcelona vs Celta over 1.5 goals na 1.09 odds e burst
@maxwell223f@KennySmithsss My bro that’s life if you go to that post he made about one game remaining if u see comments ehh like boss u don boom already na me get that amount won d back omo but now d don d curse am up and down
@CiiciiApex@KennySmithsss I swear the guy good and him go collect better block from sporty soon, e no easy for person to dey get cut one or cut two for over 100k odds wo the guy good, ordinary 10 odds sef wey some people go predict the game go die anyhow