ERA🌴

2.1K posts

ERA🌴

ERA🌴

@mayourkun56

IN MY OWN ERA

Katılım Eylül 2023
726 Takip Edilen209 Takipçiler
ERA🌴
ERA🌴@mayourkun56·
@Suskkid Not blueprint only green print nko 😂😂
English
0
0
0
0
ERA🌴
ERA🌴@mayourkun56·
@Suskkid Burna is still the goat 🐐 cry for me bird wey him wing don break 😂😂😂
English
0
0
0
3
ERA🌴
ERA🌴@mayourkun56·
@Suskkid Ok shift make I see front I don hear u
English
0
0
0
1
ERA🌴
ERA🌴@mayourkun56·
@Suskkid Oya I don hear u make he go perform for 80 thousand capacity fest. Blueprint wey Dey cancel tour 😂😂😂
English
0
0
0
1
ERA🌴
ERA🌴@mayourkun56·
Be like say Seyi don shift this dropping swaggu Album go November ooo 😭
English
0
0
5
99
ERA🌴
ERA🌴@mayourkun56·
Person wey blows dem bring ham instant but the fame don show ham v1once already the rest nah flop project but u never understand yet until una life turn like FCs 😂. Imagine disrespecting Burna cuz una mentor Album dey sell passs for Nigeria Local champion geng 😂😂🪖😭
STAY REAL@Giran01

You are the one that's confused. Imagine a Solo album from a person that blow up 4 years ago OUT STREAMED a whole Burna Boy second best album. Don't you know how crazy that is. Weather you like it or not WORK OF ART IS BIGGER THAN I TOLD THEM. Fun Fact: WOA is gaining more streams daily than ITT.

English
2
0
2
118
ERA🌴
ERA🌴@mayourkun56·
@Talhen0_ They lack longevity and sense join nah only copy copy Asake fans sabi 😂 they can never be wise
English
0
0
0
11
ERA🌴
ERA🌴@mayourkun56·
@davd8866 @bella_white01 I no see person invest in me but I see person invest in wait and look for the mystery Asake wey dem invest in self Dey shake yansh Nobody useless pass Asake
English
0
0
0
13
davd
davd@davd8866·
@bella_white01 Cry for me jor, 100m way soon 🙂na you dey rush farm, we no dey rush for here, na legit stream
English
0
0
0
99
ERA🌴
ERA🌴@mayourkun56·
@bella_white01 I no see person invest in me but I see person invest in wait and look for the mystery
English
0
0
0
6
ywhite 🪖🥶
ywhite 🪖🥶@bella_white01·
You no dey rush but the journey for NSNV long pass Israeli journey for bible After how many years you are no in rush brr You and fola convey share same monthly listener u no shame Cry for yourself mybrr
davd@davd8866

@bella_white01 Cry for me jor, 100m way soon 🙂na you dey rush farm, we no dey rush for here, na legit stream

English
0
1
3
81
FLACKO
FLACKO@Fineboy_Ad·
@AlbumTalksHQ No difference btw him and fola their own nor pass to dey rewarm song
English
1
0
0
85
ERA🌴 retweetledi
Don Corleone 🌹
Don Corleone 🌹@DonCorleone707·
He has nothing to prove again.
Don Corleone 🌹 tweet media
English
7
44
240
3.5K
benny.
benny.@1BENNY7G·
“five months ago i told you guys Burna Boy is by far the biggest and the greatest African artist but alot of you cussed me, i hope you have realized what it means now? before and after Burna Boy is still Burna Boy, he has over 50 million Spotify monthly listeners. he’s not anybody’s mate.” — Oyemykke. 🗣️
English
74
379
2.2K
71.5K
ERA🌴
ERA🌴@mayourkun56·
Make he no be say nah only November Seyi wan dey drop album for us lik diz
English
0
0
1
30
Toluwase 🇪🇸
Toluwase 🇪🇸@Toluwase_x·
Burna Boy retains his position as the #1 best-selling African artist with 14.46 MILLION equivalent album sales globally! 🌍📀
Toluwase 🇪🇸 tweet media
English
27
161
726
16.5K
ERA🌴
ERA🌴@mayourkun56·
@soft2d3 Baba dey chill Swaguu is coming 🔥🔥 clean ur deck
English
0
0
0
37
soft girl
soft girl@soft2d3·
Seyi vibez no follow Burna Boy go fifa nhi 😹😹😹
Indonesia
12
4
86
2.7K