
@kolan_xyz
Running a business is not easy! Especially in the finance sector. Abeg, Una know say hunger dey?
Na when ulcer hold me ona go release the money? Afang soup wey de hungry me since, I no see money cook am. I just finished drinking garri with milk and groundnut!!
English



















