Oluwanifemi
8.9K posts

Oluwanifemi
@msnini06
5.8” of Undiluted Goodness, ♋️ 🇳🇬. Lover of black 🖤. Baby girl is here to catch cruise… So don’t take anything to heart🤪
Lagos Katılım Eylül 2010
2.3K Takip Edilen2.7K Takipçiler

@DAMIADENUGA Na wa oooo, this BBL thingy no even get age restriction 🙄. Una go just put una sef for silly pressure.
English

@instablog9ja No be lie ooo, and dem plenty but finding them gangan ni issue.
English

@Olasunkanmi_07 I wee use the remaining mins lift am, u gats gather confidence before u lift iron so ur bones no go break.
English

U don use all your time dance 😆 how many mins u one use lift iron now
Oluwanifemi@msnini06
Before i carry iron, make i gbe body fess 🥰🖤. Take care of your body, it’s the only place you have to live ✌🏽.
English

Yoruba gurl for a reason 🖤


Yorùbáness@Yorubaness
Dear Yoruba People, please bless us with JPEGs ♥️
English













