HIM 🐐
112 posts


@punky2877458672 I know say na your aim be that na
Make them talk so your zino go fit use us blow back 😂
English

Go and ask your father
See! No put me for talk o
punky✨🌟@punky2877458672
@Poco_lee21 @seyi_vibez Which kind shrine juju song be this 😂😂😂
English
HIM 🐐 retweetledi

@Poco_lee21 @seyi_vibez Which kind shrine juju song be this 😂😂😂
English


@punky2877458672 @divineZPG You done dey get like that
Nobody cares
Your face go see say you dey promote am back to back o
Ordinary like e no go fit like your post 😂
English

E wan force the style but it’s still not giving 😏
E don be for am😂
𝗔𝗟𝗕𝗨𝗠 𝗧𝗔𝗟𝗞𝗦 📀@AlbumTalksHQ
Spydaman 🕷️
English

With this your bald head
Before e be like Amadioha 😂
Gods of our land 🙌🏾😂
Joyizie@____iziegbe01
A date with me or $1k??
English

For the second time
Zehrry🌚@big_zehrry
Imagine proposing to a girl that you haven’t fvcked before 😂😂
English

@cal_mhe_iva Come to daddy
I fit dey fool but trust me I'm doing it for the fun
Elon money no fit buy my grams sef
English

I couldn’t wait till morning before making video😭🔥🔥
Don’t Mind my background 🙏😭🔥
SEYI VIBEZ too sabi🔥🔥😭❤️
ICEE Of cali 🐦⬛🦀@iceofcali
Brooooooooooooooooooo😭😭😭😭😭😭😭😭😭🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭 wtf 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥
English

Una go sha want dey put nsnv for talk
All of una want tap from our glory
Bigfish dem, FC dem, zinodict dem, zttw dem, and so on and so fort abeg make una leave us na
Una no get glory and una no come still see any other person tap from him glory? All them flop flop dem 😂💔 #NSNV
HK🏝️💚@im_scared88
Nsnv can never tell Seyi truth laye,stream Zino Gen Z,grit & lust,Celine Dion and nostalgia Good music matters most!!!!!!📍
English

What do you mean by the real swag Lord? You want still put SWAGUU family for talk?
punky✨🌟@punky2877458672
See the real swaglord for here! I don hustle na the cash nor contain my jeans🎶🎶 Respectfully bring any artist song when bang pass many things 😒
English







