
MiKeL 👿
4.4K posts

MiKeL 👿
@mychaeleee
God is the greatest // Barcelona // Curlers 💙❤️
Midfield Katılım Haziran 2023
761 Takip Edilen340 Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet

@Guccistarboi @TifehHolar Some people don't follow back which is very bad. Once you follow them and they follow back, they go back and cancel the request leaving only you following them.
English

You guys won’t believe who liked this my reaction video😭😭😭❤️
Big Derah𖣂🇬🇧💜🦅@Derahback
Wizkid has completed music walai😭🔥🔥 State Of Mind is a crazyyy tune.
English

@the_beardedsina @peace_igho Happy Birthday Doctor Sina, I wish you many fruitful years in good health. Amen!
English

@OsamuSincere @KCnotlimpopo I swear bro, how u take know?
U dey use techno?
English

@EmperorOlatunde @Wuwaika90 😂 Upon how juni troll reach, davido no rate am 🤣
English

@Wuwaika90 Ever since he tell Juni that thing in few years back Juni fell off on this app 😂😂😂
English

Next thing coming to you
“Then you are not my fan fuck off”
Na then your eyes go blur 😂😂
p..😎@pprime23
You just Dey do like small pikin at times😂 as dem drag you You come Dey tweet accodified kiniko kiniko Who no sabi say you Dey support ur uncle b4 If you wan do like those stupid and bad politicians Do am with ur full chest .. make the sensible fans cut ur off…. who you Dey shine teeth 4😂😂
English

@itzbasito I believe the bright ones know what smoking does to the body but the ones wey no know anything will feel smoking as enjoyment or highness.
Make some of this celebs/artistes stop too.
English

Everybody except smokers
Audio Billonaire🔥🇺🇸@_DannyMerry
Everybody know say smoking is dangerous.
English

@bigthelmzz @popsynightmare2 Thelma, you mean davido arrest mdee? Mdee wey be twitter influencer wey dey tweet about Wiz and other topic and cruise here everyday???
English

@popsynightmare2 Actually Davido is also a weakling cos he arrested Mdee , Una just Dey irrelevant to Wizkid na why he no send una
English

You just Dey do like small pikin at times😂
as dem drag you
You come Dey tweet accodified kiniko kiniko
Who no sabi say you Dey support ur uncle b4
If you wan do like those stupid and bad politicians
Do am with ur full chest .. make the sensible fans cut ur off….
who you Dey shine teeth 4😂😂
YabaLeftOnline@yabaleftonline
Davido visits Yahaya Bello in Abuja.
English

Kolu just be like Arsenal he look wetin e no fit touch 😂😂
Peace Ighodaro💛@peace_igho
Kolu too like yansh. 😭😭
English











