Sabitlenmiş Tweet
FatSo🐍🩸
1.5K posts


@BombeySamuel @neverrfold11 @UrglyGramm Dey calm down bro, no dey yab anybody anyhow, you no know anybody pocket @bombey
English

I don broke for this same app wey nobody send me, as I guide small I no send anybody papa abeg 😂
The Rose of Sicily🌹🌹@Roseofsicily001
@UrglyGramm Take it easy man. Life de Favour you no mean say others no de try. Take am easy.
English

@neverrfold11 @fwedesignerx @ilovesupermom You just rush reply , you no even read wetin you Dey reply to😂
English

@fwedesignerx @0xChrono_ @ilovesupermom D guy wan try manipulate himself 😂😂
Boss u be big simp right or no right woman
English

@BombeySamuel @UrglyGramm Na by car? U fit get car make u still no de chop well
English

@UrglyGramm Werey say he guide pass me, I have a car oo which I’m sure you can’t afford
English

@horrmmotola Bro politicians must steal! But make sure you’re working while doing so
Who tell u say white man no de embezzle
English

The lifestyle cost na you no know.
It's chopper she's using, no b only Sophia egbueje dey use chopper
Omotola❤❤❤@horrmmotola
Have you seen Alex otti's daughter's house ??? Ok na, but labour party isn't corrupt abi how obidiency people dey talk am??
English

@broccoliboygreg Na only black man I see say de happy say Cana cost so people no go fit afford am again, shit is crazy we truly hate ourselves
English
FatSo🐍🩸 retweetledi
FatSo🐍🩸 retweetledi
FatSo🐍🩸 retweetledi
FatSo🐍🩸 retweetledi
FatSo🐍🩸 retweetledi

@HonHassanIdris @instablog9ja Swrs, none of the bloggers even post abt am crazy
English

@neverrfold11 @instablog9ja I dey tell u, just imagine say na really northerners collect am, not the south west people
Dem for don drag north like tiger gen
Now since na from their side, they are quiet
English


















