king omega
3.5K posts


@ofgroman2 @instablog9ja Mr smart, congrats. Na u smart pass
English

@CrayyyyyyyyyyyT @instablog9ja Lmao Shey na about female we Dey talk about here
Speaks about who you are
I no fit Dey bant with man wey Dey use lipgloss Abeg
Talk to your fellow fem boys
English

@ofgroman2 @instablog9ja We no dey eru for our lineage , Aba obo ku . luxury slave 😂
Ago-Iwoye, Nigeria 🇳🇬 English

@femistico1 @instablog9ja Bad intention say I wan help me friend ?
You Dey craze??😂😂 and based on the fact that I’ve been good to my friends,na them go even tell me say them go do am without me tell them
English

@ofgroman2 @instablog9ja If i be ur frnd for real life I go dey runaway from you....you go get bad intention without showing it
English

@femistico1 @instablog9ja lol shebi na my friend 😂 leave am make he use me
English

@ofgroman2 @instablog9ja He no change ur role to be his best man but na to dey monitor drinks he deemed fit for you....you sure say u be man
English

@lanre_koleosho @instablog9ja Wait you expect that the friends that just got back that didn’t know the in to in of the preparation and all should be the one in charge
Omoo una Mumu gan ooo
English

@ofgroman2 @instablog9ja So, the friends that just came from UK get 2 heads? Anyway, na your friend, not mine.
English

@lanre_koleosho @instablog9ja Yes I no get sir 😂 omoo na my friend wey fit do Dey talk about oo how you people Dey think ?
What if the groom doesn’t have anyhow who can do that for him …? Think na
English

@Obembe_ @nicholasemokhor @instablog9ja lol una wey never reach anywhere nain Dey claim levels pass 😂 broke and proud
English

@nicholasemokhor @ofgroman2 @instablog9ja He want Dey stay with drinks in this time and age.
Na his type of people na. 😏
He no want pass that stage wey he Dey.😏
English

@Obembe_ @instablog9ja lol ridicule you say … wait if na my brother and after I don buy aso Ebi and I don package ,he con tell me say make I Dey incharge of drinks,make I talk NO ?
Oga if na friend wey fit do the same thing for me,I go do am 10x
English

@ofgroman2 @instablog9ja Why would he let his friend buy a suit of 80k and telling him later that he'll stay with the drinks.
That’s not a good friend.😏
What kinda friend is that?
Okay, you don ridicule yourself to dey stay with drinks?
Why can't he employ people to do that for him?
Rubbish.
English

@nicholasemokhor @Obembe_ @instablog9ja I don Dey use am cross road all these while and nothing sup… talk another one
English

@OlayemiAdebanj1 @scoppyzagga @instablog9ja Use your own wise brain to fix your life
No be everybody be bad belle … know that and know peace
English

@Perfectsingz @instablog9ja Well that’s another thought sha … but it depends on how the groom pass the message to the friend… the groom might really not meant it in an embarrassing way fr
English

@ofgroman2 @instablog9ja While your taught seems logical
Men in suit are usually for men who followed their friend to the church
And men in suits doesn’t have a specific number
All his friends can be men in suits.
And putting him in charge of drinks that happens in reception doesn’t affect his MIS duty
English

@Obembe_ @instablog9ja Ogaaa I no mind … it depends on how he said it to me … no be everybody be bad belle
English

@ofgroman2 @instablog9ja Oya, na you go Dey in charge of your friend’s drinks on his wedding day.😏
English

@marcosaint12 @instablog9ja And you went on vacation the day God was sharing sense for your local govt … how does my opinion cause you so much headache ?
English

@legendaryeb1 @instablog9ja Baba I go do am … you Dey whine
I go Dey vex for my friend? lol
English

@ofgroman2 @instablog9ja And you be Man o🤦🏽♂️ , make dem do you first, maybe you will understand better
English

@scoppyzagga @instablog9ja Be like you Dey mad ? How does my own opinion affect your thinking ?
State yours and go suck your father’s dick
English

@ofgroman2 @instablog9ja Your brain is 0% and it needs and emergency maintenance 😒🙃
English

@SangaTremo @instablog9ja No vex sir
Just my own thought sha
Cause he might think since they did all the preparations together, he should know the in and out of everything
English







