pohloh gee
1.1K posts

pohloh gee
@pohlohg
senior brah 🤝 proudly fc 4 life ❤️ 🦅
Katılım Aralık 2023
76 Takip Edilen54 Takipçiler

@ElormTrades Omo na the first time wey I believe sey prayer no b key b dis 😂
English

@instablog9ja Oga shut up! U no talk sense at all 😂 if light day stead na everyday people go Dey use washing machine? With your bar head 😂
You sef failed Nigeria 😂
Na all this people no allow Nigeria grown 😆
Allegedly 😂
English

@CrownprinceCom2 Wo well to me tinubu is trying no matter what!! All this things don spoil right from time.. Una no fit expect tinubu make he fix everything once just like that! Even if na you sef na still same thing! E fit even worse!
English

i swear Bobby na yahoo, he no get 8.7 million for account na edit he dey do 😂😂💔
dem send am money to see if e go add up baba sharply edit another one 😭😭🤣
last born@olasebotifeg
Zeez wan sh@me bobby he no know say the boy don guide 😂😂😂 these tiktok boys dey make serious bar for that side 🙆🏽♂️
English

@AsakyGRN This no con go far like this?
And people Dey support this kain thing?
This one no b fight again na nonsense
English

@instablog9ja Na people like you go Dey suck another person babe Toto 😂
English

@cent_haysmall Who talk that awon to n se Islam yii opolo wan ti lo seh 😂
That one off me Jesus 😂
English













