Big Fave
2.2K posts

Big Fave
@thatbaldboy
Wizkid FC🇳🇬🦅 Aspiring producer💥
Katılım Kasım 2019
980 Takip Edilen520 Takipçiler

@Teeniiola Even with en white beards shame no dey catch am 💀 Person no wan reply you, you go rest nau
English

@dammiedammie35 Abeg I wan sell my television buy data. Country too sweet, we dey season 5, episode 8 😂 Netflix dey learn
English

@folagade_banks The lady beside him should be Diaryofakitchenlover
English

@Teeniiola Stop posting this guy abeg, this one wey en life don spoil
English

@KvngGenerous Omo grammy make Osakpolor sick. Chai, sorry sorry don’t cry 😭
English

@Teeniiola Make en first shave that breads make we know where to place am, cus brotherhood wan send am go Congo like this
English

@thatbaldboy @Spencer38340580 @_Junimill Wait say na wizkid own one dance ? 😂😂😂 delusional junk brain fans
Legitimate glory hunters
English

@bigsimon23 @jah_boy01 You just dumb like yoo oga. Osakpolor United
English

@DAMIADENUGA She fit pass for WhatsApp via privacy check and people who can see dp or not. IG And Twitter, she go cast 2secs 😂
English

@Shalomdips @Teeniiola I no sure say him dey bath, cus him no get armpit, normally na armpit dey make person smell when mixed with the hair and sweat, nigga got non. Or prolly someone does that for him
English


















