Sabitlenmiş Tweet
TBprolly
297 posts


Make una follow this my mutual, e don too complain for tl🤲
TBprolly@topboyprolly
I just dey see thank you guys for 1k followers😭 When me sef go do my own💔
English

Just give me the drink wey dey your hand i dey alright🙂
CYNTHIA@slym_mama
Me or 5 million Chose wisely 🌞
English















