J5️⃣GGY
5.2K posts


GO ASK KING VON NA RAP BEEF BE THAT NO BE THAT RUBBISH WEY UNA DEY DO FOR NAIJA HIP HOP ASK VECTOR E GO BLOW UNA MOUTH THE WAY E TAKE BLOW AQ NA BEEF BE THAT. BEEF NO BE STUDIO. BEEF NA IF YOU NO KPAI ME I GO KPAI YOU SO I ASK YOU WAN DO RAP BEEF? PUSSY




@inDrive this rider of yours set me and my friends up last midnight. Picked us up from ejigbo to drop us at Iyana school ojo, through out the ride My friends were asleep but I wasn’t And I heard him talking on call saying “Aratunmi” repeatedly Immediately we got to Aratunmi


NA DESAME TACTICS WEY DEM USE FOR BRYMO NA DESAME TACTICS WEY DEM USE FOR JESSE JAGZ THEM GO SAY YOU DEY CRAZE THE THING WEY MI DO JESSE JAGZ NO BE WETIN PERSON GO USE HIM MOUTH TALK SOMETHING WEY GO WANT MAKE YOUR OWN BLOOD TAKE YOUR LIFE. I GREE SAY I DEY CRASE UNA MUST TAME ME O BASTARD 🤣🤣🤣🤣


if ODUMODU BLVCK is your your fave rapper then you must be ashamed man imagine knowing your fave rapper is so PUSSY he ain’t finna throw a diss track. to now make things worse he always ranting on X meanwhile the other party he is beefing with let the music do the talking 🤦🏿



@igolieforyou1 “igbeaux” go make u actually feel like or achieve anything wey u set your mind to



virgin when i been de buy shawarma give for 2021-22 come see her now chaii😂











