victory
2.3K posts

victory
@viggo_rite
BORN TO REIGN 👑 RONALDO ⛹️/ Called FC 🦅❤️/MUSIC FT DANCE/CHELSEA 💙💙 / Professional barber 🔥🏳️🌈
Lagos, Nigeria Katılım Kasım 2024
271 Takip Edilen288 Takipçiler

This facial structure na for modeling Industry you go see am 🙌🫡
ANSWERACE @answer_ace
Hello my fellow patriots 👋🏽
English

Firstly if beating the fan was to protect David, while going after that guy, he open him for more attack.
Secondly even Micheal Jackson was seen touched by fans, who is a fan? Someone who loves and support you.
Thirdly the Lord Jesus Christ was always touched and didn't beat any.
BASITO@itzbasito
This fan touched Davido and his bodyguard beat the guy up in response
English

This guy no fit come this space ask for contribution, e dey always feed em belle 🙂
Waggy ✞🏌️@waggydey4you
Day don break ooo… Make I sharply arrange wetin I go chop🌚🤭
English

@na_praise The thing be sey them go first match am wella with timber, before e go enter sanko
English

E even shock Chike, for em mind e go sey so this married men really like me like this, I bet the haven't been following up.
Ọmọ Akin@GuyMr10
See as men dey famz Chike offline 😂❤️
English

Reality fit happen make dem fall for each other
son of big wiz 🌱@bigwiziii
Wizkid & Davido First Fruit
English
































