Andy☢️🇳🇬
988 posts

Andy☢️🇳🇬
@RadIOANDYY
Certified and Licensed Medical Radiographer, mRRBN, mARN, mSCORID//English, Hausa, Yoruba and Mandarin //Liverpool //Pool/Snooker//
Lagos, Nigeria Entrou em Haziran 2024
191 Seguindo290 Seguidores

@instablog9ja Sooo much corruption and bad practice even in the music industry...
What's happening sef
English

@GraceRepublik Until one carry knife stab the other one....
Nobody go fit separate you from Police
English

@john322226 Sh fit advice hair grow for your head?😂😂😂😂
Me na wetin dey worry me
English

Why you no advice wizkid, Davido or burna boy ?
CurbStart@curbstart
Lobistars is always smokíng, him wife no dey advice am?
English
Andy☢️🇳🇬 retweetou

I hate over 3.5 too much.
You no even know wetin person Dey face for life you say make him enter pitch go score 4 goals for you
39@39billion
Universe I dropped it here!
English

Try dey share code with men wey no dey X
Let's win together💪💪💪💪💪

39@39billion
Universe I dropped it here!
English

If I born pikin like you, na 10 DNA test I go do before I put you for orphange.
Thatotaboy@Thatotaboy
@john322226 @Obacruze Celebrating little wins with daddy lobistar🙂↔️
English

@john322226 Garnacho 🔥🔥🔥🔥
The missing piece for Barcelona to win the champions league
English

@john322226 Is that so????
Does posting nudes count as "Personal things" cos I'm game..
Una go sha see some very disturbing nudes here

English





























