ทวีตที่ปักหมุด
Classic Jiggy💫🎭
13.2K posts

Classic Jiggy💫🎭
@ClintonJames70
Ronaldo|MUFC|Outsider|Crayarmy|
Enugu, Nigeria เข้าร่วม Aralık 2022
1.6K กำลังติดตาม1.5K ผู้ติดตาม

@perrygoodmusic He dey depressed nah
Una no hear hin lyrics for kese???
English

@shxkxbabu Nah data sub them go later do for am o
Because them no dey pay this kain 4 minutes performance
English

for 3 years now dem dey bring am out ni 💔
BASITO@itzbasito
Justin Bieber brought out Wizkid & Tems to perform “Essence” on Coachella main stage 🔥🔥
English

@jamiuxxiv The guy dey muzz me😂😂😂
But no be lie sha
If you go any wizkid fan page search “bring out” ehn
25 tweets go fall out😂😂
English

@lifeofolaa @theonlyninety6 Them say nah 4 minutes man sha
English

















