Jibola🥷

3.7K posts

Jibola🥷 banner
Jibola🥷

Jibola🥷

@DatOneAjibola

|| NEWBIE || CRUISE || ARSENAL FC || ENTERTAINMENT || FOLLOWING BACK || OMO ||

Lagos, Nigeria เข้าร่วม Ağustos 2023
412 กำลังติดตาม399 ผู้ติดตาม
ทวีตที่ปักหมุด
Jibola🥷
Jibola🥷@DatOneAjibola·
There is no better feeling than the joy that comes after sending money to your mom without her asking 😃
English
0
2
10
1.1K
Jibola🥷
Jibola🥷@DatOneAjibola·
“You are too quiet, why don’t you talk much?” Oga i no sabi your papa jhare, no stress me😂
English
0
0
1
13
B.O.D
B.O.D@BestofDem_szn·
Life don pass to dey listen to Afrobeat.😂
English
23
21
100
3.2K
Jibola🥷 รีทวีตแล้ว
Jibola🥷
Jibola🥷@DatOneAjibola·
TIME IS OF THE ESSENCE.
Lagos, Nigeria 🇳🇬 English
0
1
3
33
Jibola🥷 รีทวีตแล้ว
Jibola🥷
Jibola🥷@DatOneAjibola·
No be until I talk, Una go see the signs 😂
English
0
2
4
27
Jibola🥷 รีทวีตแล้ว
Jibola🥷
Jibola🥷@DatOneAjibola·
I think restaurants should have a private room for dealing with bone properly. How I go use 5k buy turkey and I no go fit deal with the bone well😭
English
1
1
3
22
Jibola🥷 รีทวีตแล้ว
Jibola🥷
Jibola🥷@DatOneAjibola·
Thief person babe today, if Dey catch you, call me!
English
0
1
2
22
Jibola🥷 รีทวีตแล้ว
Jibola🥷
Jibola🥷@DatOneAjibola·
Drink garri, Dress nice, Mind your business, No beg anybody for money
English
0
2
2
21
Jibola🥷 รีทวีตแล้ว
Jibola🥷
Jibola🥷@DatOneAjibola·
Police stop me for road today, as I commot my phone dey start to dey laugh tell me say na mistake… I no even know if na good thing abi na bad thing.
English
0
1
2
13
Jibola🥷 รีทวีตแล้ว
Jibola🥷 รีทวีตแล้ว
Jibola🥷
Jibola🥷@DatOneAjibola·
If your girlfriend has not preordered the IPhone 18 for you, she doesn’t love you🙂‍↕️
English
0
2
2
64