ทวีตที่ปักหมุด
Pascal Timloh
498 posts

Pascal Timloh รีทวีตแล้ว

@BlaqBonez 2 more coming ?? You just dey feed me Idolo
Tml good normally
Blaqbonez come good die 😭
English

dey play, we have 2 more coming, he’s nuts
♍︎@societylovesOSG
This tml vibez guy good normally or na just Blaqbonez make am sweet for my ear?
English
Pascal Timloh รีทวีตแล้ว
Pascal Timloh รีทวีตแล้ว
Pascal Timloh รีทวีตแล้ว
Pascal Timloh รีทวีตแล้ว
Pascal Timloh รีทวีตแล้ว

@Daygenius That wig and hand bag wey blaq say OD dey buy for him bitch ass niggas… na you gon gon dem dey talk about
See rubbish ahbeg…. You no dey even talk anything reasonable to defend de OD na steady rubbish
English

What do you want OD to recover from? 😂
You guys are funny. Person dey your US, his streams and music income is rising on a monthly basis. He doesn’t owe his record label… So wtf is he recovering from? OD will never reply blaqbonez. He is too big for that.
THEBOYFROMOJO@theboyfromojo
WILL ODUMODUBLVCK EVER RECOVER ?? THEBOYFROMOJO Reacts to Blaqbonez “ACL 2.0” 🔥🤝
English

All that matters is what happens in real life, not the lies you feed your fans, not the public perception that you are trying to twist, none of that. How e be for reality? Them slap you, collect your chain and glasses till date, make you run leave show for London, lock you up, take down your song, and all you do is keep crying about a reply?? Man do you all these things but na how to reply your diss be your problem? Nah, we done with you bro. And as far as music business goes, at the end of the year everybody go submit their report card. ✌️
English

@MrWhxswho Now I understand why dem dey always say e dey surrounded by pussy niggas
English

Pascal Timloh รีทวีตแล้ว










