
@instablog9ja If men no dey approach women again then make the women approach men na, make dem play the manly role
Only man go provide,protect,care and so on.
Yet e no dey ever dey enough for una eyes. Una fit snitch on men anytime.
Relationship and marriage is a big stress tbh!

English






























