Adeleke
442 posts

Adeleke
@Justa_NormalLad
Humanity first, before Religion | Liverpool FC 🔴
เข้าร่วม Kasım 2024
165 กำลังติดตาม81 ผู้ติดตาม


@mkmichaelz @fredi_ski @zenmagafrica @5starbarber_1 Me wey be say i no dey post anything for whatsapp status, even on my birthday
I just dey laugh them 😁
English

@Justa_NormalLad @fredi_ski @zenmagafrica @5starbarber_1 That’s it
Some people think everyone wants fame 😂
As I Dey like this I no get any social media accounts apart from X
Nothing Dey this life
English

@mkmichaelz @fredi_ski @zenmagafrica @5starbarber_1 Brooo, i agree!
Being wealthy and having a lowkey life ✨️
I just want to get wealthy, help as many people i can, nothing dey this life my brother.
English

@Justa_NormalLad @fredi_ski @zenmagafrica @5starbarber_1 No mind some people
Dem think say na everybody like fame
I just one get rich and enjoy live privately
Nothing sweet pass lowkey life
I never post myself for WhatsApp status before
And I Dey use 16 pro
And base in Garki Abuja
No be everybody want fame
English

@zenmagafrica @5starbarber_1 I wish you healing, wisdom and a change of heart ✌️
English

@zenmagafrica @5starbarber_1 I no too dey active like that bro 😅
And i be person wey no like fame sef, nah why i dey anonymous 🙂
English

@Justa_NormalLad @5starbarber_1 U way understand am never even get 100 followers 😂😂
English

@zenmagafrica @5starbarber_1 You never understand this app be that
English

@5starbarber_1 Then talk fully... y u no post the full chat before???
English



Imagine gaining over 100 billion dollars in 24 hours 🤯

YabaLeftOnline@yabaleftonline
JUST IN: Elon Musk becomes world’s first trillionaire.
English

@Justa_NormalLad @YKoluwaseun9 My own money that I hustle 💯 for it , someone who cant afford 3 meals daily lol 🤣
English




















